azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dremo – sweet pain lyrics

Loading...

ah wooo
opatapapapa malo pa me nw ma me kin pe olopa wa
abena abeg now ma pa me na

susana susana ooo
you get plenty stamina oh
i wan run but she kana
o je kin ma ginger oooo
wen me say me ni gba ooo
laiye layie ooo until you

say gaaga, e dey pain me oo gaga
sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga
say gaga, e dey pain me oo gaga
sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga

see wetin she dey use dey wake baba
set awon mercy wey no get fake baka
’cause the level wey dey your back na overload and
on a low i no know as you dey use am take waka
calabar girl it no dey tire am
make she work for me no be say she be bad employee i go lyk to fire am
and i hear say your bigger meat is sweet in the middle
jen je be

say gaaga, e dey pain me oo gaga
sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga
say gaga, e dey pain me oo gaga
sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga
opatapapapa malo pa me nw ma me kin pe olopa wa
abena abeg now ma pa me na
wetin i dey use dey wake mama she won die
because e long e pass anaconda
i be the guy with third leg for under
hitler, oya hit am fender to bumper
energy god e no dey tire me oh
if dotun dey f up you better hire me oh
i no get time to be speaking in riddles
i hear say your bigger meat is sweet in the middle
je’n je be

say gaaga, e dey pain me oo gaga
sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga
say gaga, e dey pain me oo gaga
sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga

susana susana ooo
you get plenty stamina oh
i wan run but she kana
o je kin ma ginger oooo
wen me say me ni gba ooo
laiye layie ooo until you



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...