azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

drizzyofdelta – onome lyrics

Loading...

ohh yeah yeah! oh yeah yeahhh!

(intro) + drizzy
i know say i done go hustle for state oh, i know say i no put you for mind!

(verse 1) + gee
since i gat gucci on my mind
(i kan get)
i forget say you suppose dey my side
i forget say i say suppose treat you right
i forget say i suppose love you right

+drizzyofdelta
and since i gat versace on my mind, i forget say you suppose be my wife
(i kan get)
i forget say we suppose equalize
i forget say i suppose dey with you you you all night!

chorus
(i no know wetin i do to you wey make you vex oh!
onome abeg o! onome abeg o) x2

(verse 2)
+gee
i was tryna go get the papers , i was tryna go get the dollars (baby boo)
then i left you in the corner, then i left you in the corner (what did i do)
+drizzyofdelta
but you know say i come through, but you know say i come through , when you need me to
and i need you i need you, and i need you i need you to be my baby boo

+gee
done tay wey i want to spend my money for your head o!
done tay wey i carry this your matter for my head o!

+drizzyofdelta
done tay wey i want make we lie down on top my bed!
done tay wey i want to hmm+hmm mummy must not hear!

(chorus)

(i no know wetin i do to you wey make you vex oh!
onome abeg o! onome abeg o) x2

young blacko x3
drizzyofdelta!



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...