azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

e.l – babs lyrics

Loading...

[intro]
abi i tell you say
this thing you dey do you for dawg
(this is crazy chale)
hehe chale
listen

[verse 1]
chale make i tell you something wey e just dey bore
the thing this girlie dey do me dier e dey pain me more
the way the thing dey go be like i for give you score
‘cause in fact the way the girl dey show me level e be dull
somebody for call me t.d. jakes or farrakhan
‘cause i no dey feel the same
i’m feeling like another man
i ron am ahh but she close en mind
she no want understand
but i love you barbara araba bannerman
look
you go fi see on tv
i dey come drop a cd
e no be say me ni mi
i’m a dbee chale mini
pound sterling and cedi
you go fi see feeli feeli
but this girlie i dey chase dey make i dey gyimi gyimi
so my body catch me
‘cause i dey try get master plan
but this girlie dey stretch me like
i be rubber band
my manager sef say e go link me kim kardashian
but she no be barbara araba bannerman
yeah

[chorus]
make somebody go tell araba say me i dey love am oh
somebody tell am for me oh
somebody tell am for me oh oh oh oh
araba eh
araba eh
a-a-a-a-araba eh

[verse 2]
say h-llo to the hottest rapper in africa
elom adablah
bad as a cannibal
i battle to the death
shoddies hala ‘cause i’m flashy like a camera
i no go nowhere but ma san aba
and they know my name
from accra to bolga to salaga
them dey make i come over for ramadan
i be plain plain
if something dey my heart top i no go cover am
i love you barbara araba bannerman
chale these days everybody turn rapper
i no dey understand
dema raps dry
e dey make i feel like harmattan
if e come rap i no for tell you who be number 1
the only dadabee who go fi ghana to amsterdam
yes yes y’all
i’m back with another one
i’m looking for a shoddy who dey carry back like caravan
if you see am tell am say me i dey love am madder than
en name be barbara araba bannerman

[chorus]
make somebody go tell araba say me i dey love am oh
somebody tell am for me oh
somebody tell am for me oh oh oh oh
araba eh
araba eh
a-a-a-a-araba eh

[bridge]
yeah (go)
e no be say i want dey your top okay
if you hear this song make you no shock okay
i just want make you know say you dey rush okay
so barbara show me a little love okay
e no be say i want dey your top okay
if you hear this song make you no shock okay
i just want make you know say you dey rush okay
so barbara show me a little love okay

[chorus]
make somebody go tell araba say me i dey love am oh
somebody tell am for me oh
somebody tell am for me oh oh oh oh
(bbnz we about to go live)
araba eh
araba eh
a-a-a-a-araba eh

[outro]
this is crazy chale
it’s e.l



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...