azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

edem – over again (remix) lyrics

Loading...

[intro]
g+nius selection
yo g+nius, let take dem go a jamaica now!
whayasay
edem
let’s go
get ’em
lord have mercy

[hook]
ma paddie diet am, e break hin heart wey e dawg am
me i take am, i wan keep am so i speck am

gedeme!

[chorus]
i no dey care what they say, anything i go pay
i go dey love you over and over and over and over again

[verse 1]
ok how come, you tell di gyal say you want her inna yard
so you pull out the range and pick am
so you want the gyal fi meet all of your bredda and you buoy dem
you invite am
you mussa mad and lie to di gyal say mi take you round the globe
like victoria and beckham
him is a rap doctor him is duncan
and you run out you mouth you diet am
mi sight you inna ya and you hold him right hand
mi a go murder you, van damme
ebe va nava wume xekae kam
the first time me sight am, mi no go like to no bada mi like am
gake medzibe madzi nyade magblor elabe nyasi megblor i no write am
gedeme!
[hook]
ma paddie diet am, e break hin heart wey e dawg am
me i take am, i wan keep am so i speck am
ma paddie diet am, e break hin heart wey e dawg am
me i take am, i wan keep am so i speck am
gedeme!

[chorus]
i no dey care what they say, anything i go pay
i go dey love you over and over and over and over again
i no dey care what they say, anything i go pay
i go dey love you over and over and over and over again

[verse 2]
you nuh see it to speck am
mi make she use all the good, good things inna di world and look bad
you no dey wreck am
when you done with di gyal and di gyal shed tears inna your house
then you dawg am, you know the thing wey you do na right
you na kiss and caress her, you for stop am
the girl dey be kɛkɛ, you wan rock am
but me, gedeme, i wan keep am, so she shout and say you the real one
oww!
edzi gbam nam
and wehen him touch a hair ‘pon your body, pack up and lef
then lock am
and if him play, i snipe am
if you be girl wey your man no dey treat you right
then holla at me then lef am
gedeme!

[hook]
ma paddie diet am, e break hin heart wey e dawg am
me i take am, i wan keep am so i speck am
ma paddie diet am, e break hin heart wey e dawg am
me i take am, i wan keep am so i speck am
gedeme!

[chorus]
i no dey care what they say, anything i go pay
i go dey love you over and over and over and over again
i no dey care what they say, anything i go pay
i go dey love you over and over and over and over again

[outro]

Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...