ejoya feat. buju – mind games lyrics
nawana sl!cker
oh oh yeah yeah yeah
oh o oh o oh
see i been get one gele wey no want vibe
see that gele she just wan fly
she want the things i no fit buy
see that gele just dey one kind
but i get one gele wey just want vibe
see that gele she just my type
she dey support all day all night
she want the things my money fit buy
that’s sabrina o
o o o o
yeah yeah yeah
sey you know
na that one sabi now
o o o o
and you know
yeah yeah yeah
see na that one sabi now
you make me sunkun lo go ji
you playing mind games with this your body
as long as sey you go dey for me
i make sure i give you my money
you make me sunkun lo go ji
you playing mind games with this your body
as long as sey you go dey for me
i make sure i give you my money
o o o o
(instrumentals)
see la
you make me sunkun lo go ji
you playing mind games with this your body
as long as sey you go dey for me
i make sure i give you my money
you make me sunkun lo go ji
you playing mind games with this your body
as long as sey you go dey for me
i make sure i give you my money
o o o o
(instrumentals)
big keys on the mix
(instrumentals)
Random Lyrics
- jt machinima – get wick’d lyrics
- babbie mason – the spirit is willing (but the flesh is weak) lyrics
- paul revere and the raiders – i hear a voice lyrics
- goon lei goon – sissy lyrics
- siu hau tang 鄧小巧 – 迂腐 (rotten) (簡體字/simplified characters) lyrics
- non credo – hair of dog lyrics
- gli oblivion – opening (hurrà) lyrics
- youngspinel – cry sometimes lyrics
- jazzy jo – mi-ai intrat în cap lyrics
- non credo – sicka siam lyrics