azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ekene – smile for me lyrics

Loading...

i try to smile with alcohol but the thing no dey epp o
e just dey make me misbehave i nearly fall comot o
i try to hang out with friends but their talk dey boring
i try to stay alone but i no fiti cope o
and then i realize say you be my weakness ooohh baby

i am glad say you be the one wey i fit smile for
i am glad say you be the girl wey make me do the things i thought i’d never do
everything and anything
you are one in a million
you are one in a million mmmmmm
tu tu tu tu tuu tu tu

now i can smile better that before
now i fit concentrate more on you
oya make we dance you go fear my step o
and i go sing for you on a d r m f s l t t-ti lai lai
now i realize say you be my weakness oooh oh baby

i am glad say you be the one wey i fit smile for
i am glad say you be the girl wey make me do the things i thought i’d never do
everything and anything
you are one in a million
you are one in a million oooohh
i go box for you baby
even with anthony joshua o
i go take a ride with you
cos na only you i know
ololufe uuhhhh
you are one in a million
you are one in a million girl



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...