azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

emman-pelumi – omalicha lyrics

Loading...

ooh yea omalicha ooo oo

omalicha bae how far
i remember last semester
you sit for class last december
you wey cause major disaster yeh

make me your lover
we dey for class make we j+pa
we go dey shoprite ikeja yah

omalicha oooo
shey you dey use me catch cruise
omalicha oooo yea
will you dance to my tunes yea

will you be my wife
bae let’s take our time
we go fly privatе
me and you a date
will you be my wifе
bae let’s take our time
we go fly private
me and you a date

mami pls just dance to my tunes
i made this rhythm for you
please excuse my mumuness oo
jowo mami
you be nwa baby
born my pikin mami
i’m glad we about to lock it up yea yea
mami pls just dance to my tunes
i made this rhythm for you
please excuse my mumuness oo
jowo mami
you be nwa baby
born my pikin mami
i’m glad we about to lock it up
ooooo omalicha oooo
will you dance to my tunes eh eh
omalicha oooo
shey you dey use me catch cruise

mmpanpenunmpanukpe mmpanpenunmpanukpe
mmpanpenunmpanukpe mmpanpenunmpanukpe
mmpanpenunmpanukpe mmpanpenunmpanukpe
mmpanpenunmpanukpe mmpanpenum

omalicha ooo



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...