azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

en’ephkay – remember lyrics

Loading...

[verse 3 : en’ephkay]
basket ball no be for short man
so me eat every beat to get tall and ball man
inna the street no love man
patient dog nowadays omo hunger go k!ll am

started from d bottom boy na me here
yes me here me (but) never reach there
me dey hustle for 3g just to reach there
but connection poor sos na him we dey c here

and me still dey drop tracks wey no gree decay
in this game no tonto but ab-m dike
tracks everyday guess am notjustok
like dot com hmm how c-m?

be the question on your mind
the boy dey drop tracks everyday
and the boy still dey underground
to cut the story short the boy no good and can’t grind

but note
see mi track dem all dey mi voice note
studio session cost dem be like ralph clothes
so mi track dem i do for my self and me self by meself
i don even get sore throat

but den after set and done
dem go carry my matter for head like headphone
when dem talk i go laugh look at dem like funny bone
cause na dem go wan dey claim i b him backbone

me like you..dont.. know.. i
you…fake..you…golddiga
drop…codien…lines
den…dem…knw…mi…sicker

i no fit stand on my own boy i be like bicycle
oluwa gat my back na him dey handle me
him go put me in the center of attention like the letter n
so me self go fit sing say

i remember wen i been dey walker
shey i come your studio you take me dey bugga
you remember no dey form amnesia
you dey gimme different dates like calender

remember say i beg till i tire
now na law of karma
u want me to render
render my services but me i no b charity



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...