azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

epiqmenz – topic lyrics

Loading...

introduction
you you you you youooooo
wey dey make me who i am oooo

chorus
baby me den you go become
da only topic dem go talk for town
say na you ooh – na you ooh
wey dey boss my mindo ooh eeeiii

baby me den you go become
da only topic dem go talk for town
day na you ooh – na you ooh
wey dey boss my mindo ooh eeeiii

hook
dey boss me
you you you you you
dey boss me yeah eeeiii
say na you ooo – na you ooo
wey dey boss my mindo eeeiii

dey boss me
you you you you you
dey boss me yeah eeeiii
say na you ooo – na you ooo
wey dey boss ny mindo eeeiii
dey boss me

verse one
n-body go fit take your place eeeiii
na you wey be my taste eeeiii
so many girls try to contest eeeiii
na you ago maintain
eeeiii
baby were you dey wherever you dey
i’m doing this song for you
ano say people go dey wonder
say who wey am doing this song for
make a tell dem oo should i tell dem ana
coz your finest dey over me
you dey boss me mentally
oo naana – oo naana
den times ina me yardie
people think say we are go give up
still-still we are together
we never give up – we never give up
make a tell dem oo should i tell dem ana
oo naana

chorus
baby me den you go become
da only topic dem go talk for town
say na you ooh – na you ooh
wey dey boss my mindo ooh eeeiii

baby me den you go become
da only topic dem go talk for town
day na you ooh – na you ooh
wey dey boss my mindo ooh eeeiii

hook
dey boss me
you you you you you
dey boss me yeah eeeiii
say na you ooo – na you ooo
wey dey boss my mindo eeeiii

dey boss me
you you you you you
dey boss me yeah eeeiii
say na you ooo – na you ooo
wey dey boss ny mindo eeeiii
dey boss me

verse two
don’t let n-body take my place
make you no do make you regret
dem go do – dem go talk – dem go try to susuupon
all be skin pain
make a tell dem oo should i tell dem ana
coz your finest dey over me
make a tell dem oo should i tell dem ana
coz your finest dey over me
dem times ina me ghetto
wey dey cry – we dey suffer suffer
n-body dey go hala hala
dem think we go scatter
but we never give up
still we never give up – you my only

chorus
baby me den you go become
da only topic dem go talk for town
say na you ooh – na you ooh
wey dey boss my mindo ooh eeeiii

baby me den you go become
da only topic dem go talk for town
day na you ooh – na you ooh
wey dey boss my mindo ooh eeeiii

hook
dey boss me
you you you you you
dey boss me yeah eeeiii
say na you ooo – na you ooo
wey dey boss my mindo eeeiii

dey boss me

[x] outtro
itz eson on da beat
highly spiritua



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...