azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

feezyana – my side lyrics

Loading...

heyyo, not ah likkle vibe

big batty girl say you bad oo
shoot your shot like a rambo
and you know as e dey go
ama set you free like a jango

shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine

shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine

ah say look into my eyes o
see your back like a cargo
you can come and chill in my bando
fine sweet girl eminado
wetin you carry opor gan
i jus wanna give you all my ripe pawpaw
iwo nikan mofe mari non stop
tie me for one corner like a crop top
mih so fresh and you know me bad like that
naughty gyal make that booty bounce like that
and you know i’m a mood
dem shudda know not ah likkle vibe like that

big batty girl say you bad oo
shoot your shot like a rambo
and you know as e dey go
ama set you free like a jango

shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine

shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine

me so fresh, me so fresh fresh fresh like that
naughty girl make tha booty bounce like that



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...