
femily - pressure lyrics
make i just dey thank god
cus every trouble be like bus stop
for this jungle wey we dey e be long run
n0body know wetin go end us
or help us
n0body n0body holy
somebody, somebody pass me my poli
for the ghetto everybody get a story na
no gut no glory naaah
buh now my body weak sotey i no get strength again
everyday i′m smoking weed and i’m going insane
every night i′m hustling
buh my day no dey pay na now
(ouh oo)
i dan smoke i dan high again
wetin go be go be
i dan stop to dey force am
(i no like to dey para)
if i broke i am lazy
f who dey cap that
(ko kan aye)
n0body be ur brother
no dey foh na me talk am
(no dey foh no dey stress am)
i no like to dey bother
if no be money matter
oh no no no
this sh+t got me screaming
only god
only god fito save me
save me
save me
save me before it’s too late
yeeeh yeeh
make i stop dey worry
me i no fit shout no loud am
nigaz check me jah balance
steady grind with zero balance
kip my head up take my chance
my picture i’m painting
my pencil keep fading
i keep contemplating
they keep underrating
future frustrating
then i stop the complaining
me i look up for mercy
and i pray for the blessings
wetin go be go be
i dan stop to dey force am
(i no like to dey para)
if i broke i am lazy
f who dey cap that
(ko kan aye)
n0body be ur brother
no dey foh na me talk am
(no dey foh, no dey stress am)
i no like to dey bother
if no be money matter
oh no no no
this sh+t got me screaming
only god
only god fito save me
save me
save me
save me before it′s too late
yeeeh yeeh
make i stop dey worry
(outro)
yarham allah (god have mercy)
allah niemat ealaa alniema (god have grace upon grace)
ot ye eh
femily
(written by akomolafe oluwanifemi)
Random Lyrics
- kendrick lamar - pure (the same) lyrics
- little feat - rock and roll doctor (live) lyrics
- artla - sad but true lyrics
- joe goonie - business n percents lyrics
- balafré - mauvais chemin lyrics
- sinqah - comme la météo lyrics
- cross cromer - bfr is dead lyrics
- low-poly karma - konnichiwa lyrics
- nf - when i grow up (video version) lyrics
- lil tecca - dui lyrics