azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

femily – pressure lyrics

Loading...

make i just dey thank god
cus every trouble be like bus stop
for this jungle wey we dey e be long run

n0body know wetin go end us
or help us
n0body n0body holy
somebody, somebody pass me my poli
for the ghetto everybody get a story na
no gut no glory naaah

buh now my body weak sotey i no get strength again
everyday i′m smoking weed and i’m going insane
every night i′m hustling
buh my day no dey pay na now
(ouh oo)
i dan smoke i dan high again

wetin go be go be
i dan stop to dey force am
(i no like to dey para)
if i broke i am lazy
f who dey cap that
(ko kan aye)
n0body be ur brother
no dey foh na me talk am
(no dey foh no dey stress am)
i no like to dey bother
if no be money matter

oh no no no
this sh+t got me screaming
only god
only god fito save me
save me
save me
save me before it’s too late
yeeeh yeeh
make i stop dey worry

me i no fit shout no loud am
nigaz check me jah balance
steady grind with zero balance
kip my head up take my chance

my picture i’m painting
my pencil keep fading
i keep contemplating
they keep underrating
future frustrating
then i stop the complaining
me i look up for mercy
and i pray for the blessings

wetin go be go be
i dan stop to dey force am
(i no like to dey para)
if i broke i am lazy
f who dey cap that
(ko kan aye)
n0body be ur brother
no dey foh na me talk am
(no dey foh, no dey stress am)
i no like to dey bother
if no be money matter

oh no no no
this sh+t got me screaming
only god
only god fito save me
save me
save me
save me before it′s too late
yeeeh yeeh
make i stop dey worry

(outro)

yarham allah (god have mercy)

allah niemat ealaa alniema (god have grace upon grace)

ot ye eh
femily
(written by akomolafe oluwanifemi)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...