fly shadez – antidote lyrics
doroti
say walahi you don tire?
me i want to know
shebi you don retire ?
i’d give you time
but this love no go sour
shey you go call me tonight ?
make them talk
this their talk go sour!
girl i owe you love in abondance
anything you want, you collect
i don di find the substance
wey your reme put for your head
your body do me dorotido
and if them want them bark and bite
girl your body be my antitode
yooo
doro this your matter di wanda me
di wanda me
girl i’m on my knees
shey you go do?
them too dey talk no problem
any man try i go show them problem
me i be na
hustler no worry
but i go make am girl i go make am
me i must
buy wetin you sell ooh
show you love and care ooh
baby met then stare
then no fit know
girl i owe you love in abondance
anything you want, you collect
i don di find the substance
wey your reme put for your head
your body do me dorotido
and if them want them bark and bite
girl your body be my antitode
Random Lyrics
- auta mg boy – tunda ina sonki lyrics
- das elegante chaos – was kommen wird lyrics
- tg kommas – tough love lyrics
- aquakey – не такой (freestyle) (not like that) lyrics
- parasyte – just us lyrics
- kill dyll – mybodydifferent lyrics
- bernd clüver – ich hab’ angst mich zu verlieben lyrics
- everyone you know – paper aeroplanes lyrics
- the villains of the opera – feeding toxic tendencies lyrics
- soto asa – testigos lyrics