azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

fvhad – excuse lyrics

Loading...

[intro]

won ma so, won ma so
like na only dem gety mouth

[bridge]

raise the roof
cut the excuse

whine your waist for the men in the room
she came with a friend
the friend in the back, she say she dey ref

land the alarm
land the alarm
tell my boys make dem come with a dj and the sound

land the alarm
land the alarm

i came from bottom, yelling the conquest
many shege wey my eye don see

land the alarm
land the alarm

[verse]

won ma so, won ma so
likе na only dem gety mouth

ohun ti mo ri, if i tell u, na now you go shut your mouth

no gucci, no fеndi
no prada, no chanel
i just dey pray for my life, and content
no chanel
no gucci
no prada
but i’m moving like days shall tell

big cartel
my anxiety gotta let me go
but i’m moving like days shall tell
big cartel
i just dey pray for my life, and content
ohun ti mo ri, if i tell u, na now you go shut your mouth
shut your mouth

[hook]

raise the roof
cut the excuse

raise the roof
cut the excuse
whine your waist for the men in the room

she came with a friend
the friend in the back, she say she dey ref

land the alarm
land the alarm
tell my boys make dem come with a dj and sound
land the alarm
land the alarm

i came from bottom, yelling the conquest
many shege wey my eye don see

land the alarm
land the alarm

[outro]

won ma so, won ma so
like na only dem gety mouth

ohun ti mo ri, if i tell u, na now you go shut your mouth

no gucci, no fendi
no prada, no chanel

i just dey pray for my life, and content



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...