azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

geemax – hustling (real life) lyrics

Loading...

it’s just a real life it’s just a real life
true life story yeah yeah yeah

the way we grinding 247
we just dey hustle on a normal level
moti plus quran pelu bible
mind you
was born with śibi onike not silver spoon
so why i no go grind
a step at a time
like garri ijebu omo e sure say i go rise
pikin wey no get helper sebi e suppose wise
i dey strive make i shine
don fall many times but see omo na bouncing
n+ggz them be hating
i just wanna get rich don’t wanna die trying
this life you just gotta keep moving
don’t slow like say u don high on codeine
ooja base on say u no be ghetto breed
i still dey burn again cos many bush for my crib
i no expect make u sow for where u no dey reap
to ba gbó story mii wa fo wa mó wipe o deep…
aimóye cashout but n+ggz for street dey rip
no love in d city, omo iya mi ko ya avoid see finish

i still dey burn again cause many bush for my crib
i no expect make you sow for where you no dey reap
to ba gbo story mi wa fo wa mo wipe o deep
so many cash out but n+ggaz for street dey rip
huh no love in the city
omo iya mi ko ya avoid see finish
yeh yeh ehh ehh moni sè mio ni seke
fi wón sile kan ma śepe o
but emi gan mio sere o
mo mo wipe mo ma leke o
you be b+tter o le mo bose nlo
ole mo nkan ton so igboro laye tin lo

i no won dey look ni bi tawon egbe mi tin nowo
i no won dey scratch body ni bi tawon egbe mi tin nowo
i no won dey look ni bi tawon egbe mi tin nowo
i no won dey gbera ni bi tawon egbe mi tin nowo
somebody pray for me cos i feel like say n0body dey for me
somebody pray for me i no won make enemies make dem shame on me
somebody pray for me cos i feel like say n0body dey for me
somebody pray for me cos i feel like say n0body dey for me



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...