azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

graham d – end time lyrics

Loading...

intro:
graham d na my name oooo oh
it’s graham d baba – eh o,eh o

chorus:
papa ooo almighty god
you sure say we go make heaven ooo ohh ohh
papa oooo almighty god
you sure say we go make heaven ooo
but make e maramma
make everywhere maramma
make e maramma
i want to make heaven and make money
make e maramma
make everywhere maramma
lord make e maramma weh weh – uuh uuh
verse:
papa na when oooo
when you go make everywhere stew
na when oooo
papa na when oooo oh
we already get rice where the stew+ question
these days everywhere e casted+ casted
everywhere e casted – casted
nothing dey last ooooh
some pastors now dey do juju
dem dey do make people for full their church
e get one pastor e k!ll people
bury for front of church make members for full him church
this life n0body righteous
we all na sinners
we don’t give a f+++ anymore
e get one woman she dey sell food ooooh
people no dey gree come her shop
na so she come dey wash put
every mensuration for month end she dey wash put
for food wey people dey put for belle ooooh why oh why
what a wicked world – oh god
ewoh ewoh

chorus:
papa ooo almighty god
you sure say we go make heaven ooo ohh ohh
papa ooo almighty god
you sure say we go make heaven ooo
but make e maramma
make everywhere maramma
make e maramma
i want to make heaven and make money
make e maramma
make everywhere maramma
lord make e maramma weh weh
verse:
lord no let them spray me money and take away my destiny – chukwu biko
no let them dash me physical and take away the spiritual
cos this life now i no trust anybody eeeee – at all akwaaa
cos this life now i no trust a single person yeh eeeeeh huh huh huh
ndiamuruasofono
i no dey look uche face i no even know uche – who dem dey call uche
you say you dey do yahoo no be ordinary yahoo person blood e follow too – you are a k!ller
why oh why
why you no fit do clean you go use person head – question
why oh why
carry kala take am rob another person sweat – oh god
papa oooo almighty god i no sure say we go make heaven oooo oh oh
99 percent of our girls na runs girls
na runs girls – na runs girls
dem dey share their kpekus+ share their kpekus
distributing kpekus – distributing kpekus
person seriousy go dey do another person husband for money eeeee
so you sure say we go make heaven ooh ooh ooh – lord you sure
papa almighty god i no sure say we go make heaven ooooh – uhh uhh

refrain:
me sef dey find money eeeee – maramma oh oh oh
me sef go make heavennnnnnn

wicked mix
ehhh ehh
wu wu wuuu
yehh ehh
imagine say the world e end today nah
h+ll fire direct
ooooh oh
papa oooo papa oooo uh uh uh
it’s graham d baba
it’s graham d d d d d d d
thank you jesus…



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...