grandmastergray – more than just friends (mtjf) lyrics
yeah yeah yeah
oh na..
oh yeah
crazzzyyyyy
verse 1:
what if i tell you we can be more than just friends
my papa no like worry
and my mama no dey send
we can make it different
we can make a change
i just wanna hear you say i do
i just wanna hear you say i do
the words wey i go say to you na true
girl you’already know
im in love with you…
i’m in love you (ohh yeaahhh)
hook:
1-2
whine for me girl (whine for me girl)
ready for you girl, i go make you wanna love me
3-4
dance for me girl (dance for me girl)
i go spray you cash come and carry all my money
5-6
tell them sey (tell them sey)
na you be the one and you no go ever lonely
7-8
i won’t be late (won’t be late)
i go dey your side anytime wey u need me!
i say 1-2
whine for me girl (whine for me girl)
ready for you girl, i go make you wanna love me
3-4
dance for me girl (dance for me girl)
i go spray you cash come and carry all my money
5-6
tell them sey ( tell them sey)
na you be the one and you no go ever lonely
7-8
i won’t be late (won’t be late)
i go dey your side anytime wey u need me!
i just wanna make you feel alright (alright)
i just always wanna see you smile (see you smile)
baby girl i wanna make you mine
na you wey i want wey go dey my side!!
i just wanna make you feel alright (alright)
i just always wanna see you smile (see you smile)
baby girl i wanna make you mine
na you wey i want wey go dey my side!!
verse 2:
what if i say that we could more than just friends
your mama too dey worry
and your papa get for head
but you can make it different
you can make it better
i just dun wanna see you cry no more
i just dun wanna see you sad no more
the words wey i go say to you na true
girl yo’already know…
i’m in love with you …
i’m in love with you …
(oh yeahhh)
hook:
i say 1-2
whine for me girl (whine for me girl)
ready for you girl, i go make you wanna love me
3-4
dance for me girl (dance for me girl)
i go spray you cash come and carry all my money
5-6
tell them sey ( tell them sey)
na you be the one and you no go ever lonely
7-8
i won’t be late (won’t be late)
i go dey your side anytime wey u need me!
i just wanna make you feel alright (alright)
i just always wanna see you smile (see you smile)
baby girl i wanna make you mine
na you wey i want wey go dey my side!!
i just wanna make you feel alright (alright)
i just always wanna see you smile (see you smile)
baby girl i wanna make you mine
na you wey i want wey go dey my side!!
oh yeah…oh huhh
oh yeah…oh yeah
outro:
what if i tell you we can be more than just friends
my papa no like worry
and my mama no dey send (crazzzzy)
we can make it different
we can make a change
i just dun wanna see you cry no more
oh yeah…oh huhh
oh yeah…oh yeah
more than just friends
more than just friends…
oh yeah
Random Lyrics
- south gang – white trash with cash lyrics
- caviar com rapadura – louco de amor lyrics
- relly’zoe – freestyle misfits lyrics
- isabel pantoja – hazme tuya una vez más lyrics
- the allies – surrender lyrics
- ozzy spears – full moon rising lyrics
- savage plug – legend lyrics
- coelho – naître lyrics
- d-baby – she f like she on molly lyrics
- joe diffie – lonesome and dry as a bone lyrics