harrysong – applause lyrics
applause, applause, oooh applause
applause, applause, oooh applause
mr songz, mystro, alter plate
everything for you my baby
let’s go
applause, applause a round of applause
applause, applause a round of applause
she fine make we give her
a round of applause
she sabi make we give her
a round of applause
wait
let me tell you something
something that you know
that will lead to something
wey n0body know
wey dey scatter my head o
my head o, my hеad o
you will never forget o
forgеt o, forget o
because i love you temi
baby pause let the whole world see what i see o
applause, applause a round of applause
applause, applause a round of applause
she fine make we give her
a round of applause
she sabi make we give her
a round of applause
clap your hands for this girl
this girl is good
another one for this girl
she make me feel good
oh my lord o
oh my lord o, i dey feel her
harrysong is in love o
see as i enter
because, i love you temi
baby pause
let the whole world see what i see
applause, applause a round of applause
applause, applause a round of applause
she fine make we give her
a round of applause
she sabi make we give her
a round of applause
she fine make we give her
a round of applause
she sabi make we give her
a round of applause
she fine make we give her
a round of applause
she sabi make we give her
a round of applause
mixing zeeno foster
Random Lyrics
- 2dendy – cкучно жить (ckuchno zhit) lyrics
- l1l g3ck0 – heartless lyrics
- neomadic – coma lyrics
- stylus (raymond mowla) – legacy lyrics
- clem27song – bom i turn around lyrics
- warriors of zion – спс (tnx) lyrics
- ofiraga – belaj mode lyrics
- gavn! – someone u don’t know lyrics
- panarama – caravansarai lyrics
- dzumo – mein silberlicht (cingmod) lyrics