azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

hayaranx – soronko lyrics

Loading...

yeahhh yeah yeah
oye!
hayaranx
yeahhh yeah yeah

no body go tell me something
wey go make i do bad thing
no body fi show me something
you alone has everything
the way you dey ginger me
e dey make i dey ting+a+ling gyal
give me that ginger thing day by day
oooh ohh

s3 nea wo te no y3 soronko
wo ne)ma y3 mpo na ek+mi wai
how you dey talk e be soronko
oh my gyal gimme that wyne
s3 wo te no y3 soronko o
wo ne)ma y3 mpo na ek+mi wai
na na naa wo y3 soronko
i go tell them say wo y3 soronko

no body no body
be like you baby girl you’re so different
no body no body fi compare her body to you my gyal
wo y3 me missy
with how your body dey shaky
pan a pool side inna bikini
yeah… wo de s3e madwene
you make i fool for you baby ooo o oo (i fool for you baby ooo)
you scatter my mind o baby o ooo
(ooo o o o)
how you dey talk talk talk
how you dey walk walk walk
(how you dey walk walk walk)
you alone deserve the top top spot
nun a dem dey pan your par
you come first among all the rest
e eh o
you make i confess
ye yo ye ye too
s3 nea wo te no y3 soronko
wo ne)ma y3 mpo na ek+mi wai
how you dey talk e be soronko
oh my gyal gimme that wyne
s3 wo te no y3 soronko o
wo ne)ma y3 mpo na ek+mi wai
na na naa wo y3 soronko
i go tell them say wo y3 soronko

uuuu you’re such a queen
a real queen not a slay queen
mi proud fi be your king
you full up mi cup to the brim
hitech chick
intelligent chick
you no be synthetic
you’re real authentic
i said you be hitech chick
my gyal no be synthetic o yeah
you’re very authentic
a so mi seh

s3 nea wo te no y3 soronko
wo ne)ma y3 mpo na ek+mi wai
how you dey talk e be soronko
oh my gyal gimme that wyne
s3 wo te no y3 soronko o
wo ne)ma y3 mpo na ek+mi wai
na na naa wo y3 soronko
i go tell them say wo y3 soronko
no body go tell me something
wey go make i do bad thing
no body fi show me something
you alone has everything
the way you dey ginger me
e dey make i dey ting+a+ling gyal
give me that ginger thing day by day
oooh ohh

s3 nea wo te no y3 soronko
wo ne)ma y3 mpo na ek+mi wai
how you dey talk e be soronko
oh my gyal gimme that wyne
s3 wo te no y3 soronko o
wo ne)ma y3 mpo na ek+mi wai
na na naa wo y3 soronko
i go tell them say wo y3 soronko



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...