azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

henry 2wizx – prisoner of love lyrics

Loading...

eh eh eh
2wizx one
eh

see if i know i for never let you go
i for never ever leave your side
the time you dey you dey do me many things
now you never ever leave my mind
obi mo oh oh
me i dey miss you die
obi mo oh oh
girl as you leave na die
adamma mara mma baby
hope sey you go wait for me
without you i dey feel lonely
come make we go see my mummy eh
obi mo yey eh
girl as you leave na die, eh
say mrs jailer tell me wetin i go do
cus you never let me lose

i’m a prisoner of love
yey eh
prisoner of love oh eh (say mrs jailer tell me
wetin i go do cus you never ever leave my mind)
i’m a prisoner of love oh oh oh (shey you know na the little
little things you do wey dey make me to do any any thing for you)
prisoner of love oh

n0bi lie girl you don gimme fever
original baby i no fit leave am
i see am, believe am
but this kind girl i no release am oh
tell me what’s the possibility
beauty is in the eyes of beholder
but the keys to my heart na she hold am
she seize am
when you no dey i no dey feel fine oh
obi mo oh oh
i dey lose my mind oh oh oh
obi mo oh oh
girl i miss you die yo oh
mrs jailer wetin i go do
na wetin i go do
wetin i go do

now i’m a prisoner of love oh
girl i’m a prisoner of love oh oh
girl i’m a prisoner of love oh oh oh
i’m prisoner of love oh oh

eyee ye ye
girl i’m a prisoner of love
baby girl i gbadu your kind of love o
i don dey find dey find your love
yesterday was a miracle
since today i no fit do my do
show tomorrow make i do you good
girl e go make sense o
somebody say (oleee she be olee)
everybody say (oleee she be olee)
cus this love dey confuse me
see if you leave e go wound me oh
mrs jailer tell me wetin i go do, yey eh

i’m a prisoner of love oh oh eh
yes oh oh eh
cus the way that feels good is k!lling me slowly
it’s k!lling me slowly, oh
oh oh oh
eh eh eh eh
oh oh oh
eh eh eh eh
prisoner of love
prisoner of love
oh oh oh
eh eh eh eh



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...