azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

higo & harry – company lyrics

Loading...

[intro]
higo

[verse: buju]
oh yeah
baby give me chance lets relate
lovin me be the reason i’ll go sleep for your gate, you know
oga [?], i know you say guard there, but i want relate you know
she be only, can she carry all my lovin all the way
and she tell me, she go give another man wetin she planned to give me

[chorus: buju, wani, both]
oh i need your company oh
oh i need you beside me you know
but i cannot let you fall [?] you know
so tonight i’m turning up with all the
causing yeah
you know that i don’t care
so i like, want pop one drink while you know i no fear
causing yeah
so you know i don’t care
so i like, want pop one drink while you know i no fear

[verse: wani]
no, girl i no feel k!ll myself on top your matter
slow, anywhere you dey i dey on top your matter
no, girl i no feel k!ll myself on top your matter
slow, anywhere you dey i dey on top your matter

all here by myself
send my man a coming buddy, they want vex
send me a girl a coming buddy, they want s+x
yes send me that text, buju tell them what’s next

[verse: buju]
so mami whine slow pon me, whine got contest
i see n0body in your contest, with you
the way you whine that waist make want play and i can’t contest
(contest, contest, contest, contest)

[chorus: buju, wani, both]
oh i need your company oh
oh i need you beside me you know
but i cannot let you fall [?] you know (know, know, know)
so tonight i’m turning up with all the
causing yeah [?]
you know that i don’t care
so i like, want pop one drink while you know i no fear
causing yeah
so you know i don’t care
so i like, want pop one drink while you know i no fear

(so i like, want pop one drink while you know, i no care)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...