iamsmallmarley – living lyrics
small marley
ahhh ahhh
what a life am living
no one to ask for my feelings
no money no family enemies dey
i just dey reason
247 on thinking
many people have hope me
oh lord of mercy
make some blessings dey fall on me
coz living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
there are so many reason
why me and poverty fight o
i don’t wanna be in trenches
make baba god help me
my people dey when dem dey bubble
mama dey hustle
papa dey hustle
because is son want to succeed o
what a life am living
good work no be bulling
the first time wey people mascot me
de method of organisms is not function
wit my living
to drink water is a cooliness
sapa of foodness
miracle of greatest
moodiest of liveth
living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
what a life am living
notice of wrinkling
no money for jisting
early de morning there is a meeting
stop calling me
without a reason
person no fit sing
sango sango
who go follow me
ye
dey call me small marley de grace of day
Random Lyrics
- lata mangeshkar – lag ja gale se phir (from “woh kaun thi”) lyrics
- the broomer boys – my disguise lyrics
- wikush – bonio lyrics
- midwxst – hunnid rounds lyrics
- srkii nadi – bus stop lyrics
- sted.d – в режиме реальном времени (in real time mode) lyrics
- protiva – teď lyrics
- mower – you’re out get out lyrics
- raw material – future recollections lyrics
- sharaktah & clueso – wie stellst du dir die welt vor lyrics