azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

icon of tto – f*ck the manager lyrics

Loading...

[verse – icon]
icon

ar get the money code just for moneygram
you team too pwel lekeh -rs-nal
me team too dope we dey hala fam
we get the business song bring the money kam
ar get the heavy barz lekeh underground
me dog go cham you if you try for tresp-ss
remember cl-ss two na you kam l-ss
ar pray to allah daily for the more cash
ar know say dem wan yeri say ar don f-g
but the song boku, ar get more task
wey you yeri me song you go must dance
ar nor wan yeri word, fvck the manager
the only tem ar humble, wey the baby kam
even that as ar bat, ar play am card
ar say ar play am card
as ar bat den ar play am card

[verse – tbj]
fvck the manager
yeri, yea, fvck the manager
na dha line dey make ar enter o
okay leggo

ar hop pa the track lekeh hopscotch
brother gee me sp-ce pa you hotspot
ar wan connect bad
sam fvck you, fvck the manager
punish am, damage am, ee nor dey take admonishing
tarnish am, finish am
ee career demolish am
target am, corner am, bracket am, murder am, send the body to ee baby make ee baby bury am
aaaayyy
fvck beef, vegetarian, yea
if dem want beef ar dey na maryland
baltimore for be exact, tresp-ss na you pokit we go pull we breakfast
don talk am don, nor dey fvck around, make dem kam around, ee kam pa kam we get plenty round for go plenty round, by me sef able k!ll twenty if dem twenty kam, reason make cos dem all p-ssy lek lesbian
nor test me hand ar get heavy hand
if ar lift me hand, you en you man una go feel am wey the trigger jam
talk am en ar mean am sam
t.b.j-zzle know the name, this the meanest son

[verse – icon]
uhh
we the meanest one
as ar take am p-ss am nack am to the lenient one
ar get sie we dey hustle day en net
count the money while the boys dem dey fet
send am dong to me friend cos ar nor dey sweat
as ar bat, tell am say ar don pay me debt
ee be bet, wan kam fet
chap am wait for am day en net
if you think say you dope na for drop track
dha you last song dawg, it was too whack
tto we don kam with the spark
na for lef, see the smoke ee dey wap
(ee dey wap)
ee dey wap
(ee go buss you ade)

na for lef ee dey wap
(ee go gee you boto)

ee dey wap
(ee dey wap)

send the beat, you don fodom pa trap



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...