azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

inf kastro and el socrates – pain lyrics

Loading...

old habit die hard
me never changed me still the same n+gga
me still dey puff my choko
me still dey run from popo
still like them girls like tonto
for south south all my n+ggas dem be big name

i say i want three drillers gbege dey na six summits
you wan see something
you wan see dead body
don’t be jumpy where men dey sip squady
i been gang ever since i was smallie
tradition na tradition abeg no bend am
n0bi everything dem dey talk
hand signs try learn am
we go come back k!ll confirm mission complеte
i do am for my bro, i know bro go do am for me
in power mе and bro like tommy and ghost
the popo are watching bro bro delete that post
shorty say i nodey talk , na reserve i dey reserve?
i nodey paranoid na observe i dey observe
youngins in my dm dey say dem look up to me
i want my environment to be the product of me
put your beret for your pocket
bro bro carry lapi
put your beret for your pocket
bro bro carry lapi
highway cruising
feds be chasing
+death before dishonor
we no dey do wahala
them set the barricade my syndicate we gon evade am
them point the gun at we my brother you suppose unload am
we dey for express pushing 100 swerving pass them trailers
our moto get twin dagger, bullet casing, weed dey blazing
if them for catch us nothing less than 25 to life
i reassure my brother, tell am say we gettin home tonight
nagato
i be on my akatsuki sh+t
ninjustu
dbd the last solution b+tch
syndicate
put my faith in every single member
2023 the year we don dey don dey enter !

some of you wish me luck
and some wish me bad luck
man been selling man dollars to talk i don’t give a f+ck
i don’t care what dey say i don’t give a f+ck
i felt pain now i guess is your turn
is not what you think don’t say that i thought
born of pain was not my choice
you think is a game try us
south south is my home
heir to brutah throne
if na like father like son
ginger dey my blood
infidel kastro brutah el pancho
dbd syndicate
young flowz lil gogo



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...