itizjayr – tori story lyrics
tori story lyrics
#intro
hmm hmm hmm
yeah ah
hnmm yeah
oh ah ah ah ah
hnmm ye e hmmm ye e
yeh yeh yeh
#verse
for this kin matter
halimo dey shout
untop the case
my lanlord come house
open matter
na different shoutout
i con dey reason say
shey na me get madame
untop this matter
my landlord dey vex
say make i comot
am due for my rent
i no fit waka
where i won see to let
na thesame tori
make me leave
my pare+ en+ еn+ ent
#pre+chorus
i dont know o o
make una help mе
beg madame
wetin i for do
to make you go ma+ a + a + ad
i dont know o o
make una hear
my story
wetin i for do + u + u +u
#chorus
i dont know o o
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
#chorus
i dont know o o
(ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
i dont know o o
(o wu o o ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
#verse
i still dey waka
i waka dey tire
madame dey shout
say na me no dey tire
she want the goodies
and all her desire
as i dey hustle
i never retire
back to back
na fire for fire
everytime i tell her say
i no get the raba
she no look my side
she no even do normal
because everything she wanting
na dolchi and armani
#pre+chorus
i dont know o o
make una help me
beg madame
wetin i for do
to make you go ma+ a + a + ad
i dont know o o
make una hear
my story
wetin i for do + u + u +u
#chorus
i dont know o o
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
i dont know o o
(ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
Random Lyrics
- lil seeto – mya lyrics
- mkultra – run on lyrics
- septembersrich – no dissin lyrics
- the thought – my due lyrics
- deus & florian frank – weißwein lyrics
- og buda – мне это нужно (i need it)* lyrics
- cameron smith – time in reverse lyrics
- gali (cn) – 天选之子 (tiān xuǎn zhī zǐ) (special ver.) lyrics
- t. chandy – bounce lyrics
- bax – dean martin – doin’ your mom lyrics