iyanya – i gat it lyrics
eh! pretty girl give it up
come feel me well, let’s live it up
they say your man no dey treat you right
every night say na two fighting
that sp+ce i’ll fill it up
this sporty don’t hate, i’ll build it up
maybe you’ll come feel me well, let me treat you like a queen that you are..
oh why! oh why! oh!
oh why! oh why! oh! oh
oh why! oh why! oh!
oh why! ah ah ah..
(the way you’re sitting i’m afraid but i changed the game dat you want cos’ i)
i got it, i got it (got it)
ma lo ma lo..
i got it, i got it (got it)
baby mi, ma lo teh, ma lo go slow oh..
i got it, i got it (got it)
shey na lovin’ wey you want 24/7 ama turn you on..
i got it, i got it (got it)
baby mi, ma lo teh, ma lo go slow oh..
dem girls wan tear me up
na you i choose girl i wan luv you up
i be the man wey go treat you right
and if dem try you, i go fight
i swear me girl, i won’t give you up
your luxury and things i’ll tear it up
and ama come inside, and will show you the moon and the stars..
oh why! oh why! oh!
oh why! oh why! oh! oh!
oh why! oh why! oh!
oh why! ah ah ah..
(the way you’re sitting i’m afraid but i changed the game dat you want cos’ i)
i got it, i got it (got it)
ma lo ma lo..
i got it, i got it (got it)
baby mi, ma lo teh, ma lo go slow oh..
i got it, i got it (got it)
shey na lovin’ wey you want 24/7 ama turn you on..
i got it, i got it (got it)
baby mi, ma lo teh, ma lo go slow oh..
whoa oh! whoa oh! whoa oh! oh!
(whoa oh! oh!)
(ma lo go slow, oh)
whoa oh! whoa oh! whoa oh! oh!
if you’re ready i’m ready
‘cos i’ve been thinking lately
we should go see
your mummy (mummy)
your brother and my baby (baby)
i made mistakes
i made promises and failed
but this time
is the right time
i gotta..
i got it, i got it (got it)
ma lo ma lo..
i got it, i got it (got it)
baby mi, ma lo teh, ma lo go slow oh..
i got it, i got it (got it)
shey na lovin wey you want 24/7 ama turn you on..
i got it, i got it (got it)
baby mi, ma lo teh, ma lo go slow oh..
ma lo go slow oh..
ma lo go slow oh..
Random Lyrics
- 麻倉もも (momo asakura) – シュークリーム (choux creme) lyrics
- southern wire ends – ain’t a movie scene lyrics
- irie révoltés – à tout prix lyrics
- shag rock – don’t waste this daydream lyrics
- 麻倉もも (momo asakura) – 箱庭ボーダーライン (hakoniwa borderline) lyrics
- cypaq – breathe lyrics
- skisia2 – tu eres bad pero no bunny lyrics
- nikki and the waves – online chess lyrics
- coldsprings rd. – black cats lyrics
- kur – a lot lyrics