jachi – bad blood lyrics
you stab me for back and smile for my face
you still dey vex when i give u small sp+ce
if na u tell me wetin u go do
shey u go dey with who no like u
instead i go keep enemy for my home o
makachukwu i rather dey alone
to sleep with u is f+ckin dangerous
cuz i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel thе bad blood bеtween us
eh eh eh eh еh еh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
the second u comot for my place
you left footprints wey i no fit trace
buh as ur plan no work with mr who
now u run back to ur mugu mumu
patient dog go chop big bone
so i must wait for who be my own
even though ur face no too look serious
still i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
bad blood bad blood bad blood eh
i can feel it between us aha
shoutout to my niga cashmilli aha
and my boss too
am out
Random Lyrics
- лк & trashwagon – флеш lyrics
- silvano vieira e sofia bragança – eu só quero você lyrics
- itsalfie – i’ll be fine lyrics
- vlakruv – ты помнишь? (do you remember?) lyrics
- azaghal – kuolemanmarssi lyrics
- calltorn – score lyrics
- friend hell – weird peg ii lyrics
- cloudy skies – little black dress lyrics
- paolo pandolfo – ave maris stella lyrics
- lumi athena – him over me! lyrics