jahrdel - chairman lyrics
itunexxx
jahrdel!!
mad vibes
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mate na the chairman o
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mates na the chairman
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas bе chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas bе chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
oh lord
oh lord abeg
as i dey work and i dey pray
make i getti money pass dangote
oh lord
i no come to suffer
as i dey work
make i getti money pass otedola
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mate na the chairman o
i no come here to suffer (suffer)
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mates na the chairman
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be
me i gas be
me i gas be
chairman
i just wan be chairman
i just wan be odogwu
i just wan be
i just wa be
i just wan be chairman
i just wan be chairman
i just wan be odogwu
Random Lyrics
- dee ho - blueprint lyrics
- zetkko - thrill lyrics
- aja - better off without you lyrics
- ronnie eriic - christmas bae lyrics
- mecha maturin & monostrong - no cambie lyrics
- the bug - the missing lyrics
- toby $pades - patterns lyrics
- casual - doing me wrong (feat. sally green) lyrics
- quiet bison - the tower lyrics
- paes - amaciante lyrics