jahrdel – chairman lyrics
itunexxx
jahrdel!!
mad vibes
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mate na the chairman o
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mates na the chairman
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas bе chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas bе chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
oh lord
oh lord abeg
as i dey work and i dey pray
make i getti money pass dangote
oh lord
i no come to suffer
as i dey work
make i getti money pass otedola
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mate na the chairman o
i no come here to suffer (suffer)
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mates na the chairman
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be
me i gas be
me i gas be
chairman
i just wan be chairman
i just wan be odogwu
i just wan be
i just wa be
i just wan be chairman
i just wan be chairman
i just wan be odogwu
Random Lyrics
- muze sikk – sublime lyrics
- hypzex – süpernova lyrics
- dewitt sound – elevate lyrics
- marc martel – welcome to our world lyrics
- conjunto corona – tutelar a chanfre lyrics
- 大原櫻子 (sakurako ohara) – energy lyrics
- nwk – bon bail lyrics
- nicolas haelg – secret promise lyrics
- netta q – time’s now lyrics
- mystic braves – lonely heart lyrics