azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jake chowman – need a girl lyrics

Loading...

need a girl

need a girl wey go hold it down for me….oo….(eh)
not the one wey go dey do me cunny….oo….(eh)
as e be i neva get the moni….oo….(eh)
buh my baby me neva do me cunny….oo….(eh)

omo u bad gan…….
naso u fine gan……
u wan dey k!lli pesin gan……
i nuh wan carry gun…….

see me girl i nuh get moni
need the love wey u get for me
when everything nuh dey rosey
need the love wey u get for me

and my baby we’ll live together
together under the weather
my love we’ll live together
together in all the weather

need a girl wey go hold it down for me….oo….(eh)
not the one wey go dey do me cunny….oo….(eh)
as e be i neva get the moni….oo….(eh)
buh my baby me neva do me cunny….oo….(eh)

omo u bad gan…….(omo u bad o, omo u bad o)
naso u fine gan……(naso u fine o naso u fine o)
u wan dey k!lli pesin gan……(u wan dey k!lli me u wan dy k!lli me)
i nuh wan carry gun…….(i nuh wan carry gun i nuh wan carry gun)

a woman likey money i swear
show u gud love if u get
but if u no get the money my friend
give her good kpana on a steady oooo

my woman nuh go k!lli pesin
her love can bully pesin
a woman under really plenty
buh na one u go needi plenty

need a girl wey go hold it down for me….oo….(eh)
not the one wey go dey do me cunny….oo….(eh)
as e be i neva get the moni….oo….(eh)
buh my baby me neva do me cunny….oo….(eh)

omo u bad gan…….(omo u bad o, omo u bad o)
naso u fine gan……(naso u fine o naso u fine o)
u wan dey k!lli pesin gan……(u wan dey k!lli me u wan dy k!lli me)
i nuh wan carry gun…….(i nuh wan carry gun i nuh wan carry gun)

i love u die i love u die ooo
what is money if love nuh deyyy
i need u die i want u die oooo
what is love if the kpali nuh deyyyy

“oya oya oya oya ahhhh gimme that romantic love
oya oya oya ahh baby love na sure -2

omo u bad gan…….(omo u bad o, omo u bad o)
naso u fine gan……(naso u fine o naso u fine o)
u wan dey k!lli pesin gan……(u wan dey k!lli me u wan dy k!lli me)
i nuh wan carry gun…….(i nuh wan carry gun i nuh wan carry gun)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...