jayler life – road vibration lyrics
hook:
i’m going up all the way now
i put my mind on the chase now
so many man wey dey hate now
i just dey run my race
boy ah fresh like paste now
i put my mind on the chase now
so many man wey dey hate now
i just dey run my race
chorus:
all the way, all the way
i’m on road, i can’t stay
say no time to delay
life’s a game, no be play
all the way, all the way
i’m on road i can’t stay
say no time to delay
life’s a game, no be play
verse one:
what you want from a boy like me
never loose i’ve been in the streets
you don’t know i’m a diffеrent breed
for the puzzle i bе god’s own piece
stand tall i stay on my feet
you feel the fire i dey give dem heat
i feel the don vibration
jayler life vibration
(ah ay ah ay)
go chana
if you no get say na yawa o
cos all the girls go j+pa
na only sapa you wire o
man everything go chana
if you no get say na yawa o
cos all the girls go j+pa
na only sapa you go wire o
hook:
i’m going up all the way now
i put my mind on the chase now
so many man wey dey hate now
i just dey run my race
boy ah fresh like paste now
i put my mind on the chase now
so many man wey dey hate now
i just dey run my race
chorus:
all the way, all the way
i’m on road, i can’t stay
say no time to delay
life’s a game, no be play
all the way, all the way
i’m on road i can’t stay
say no time to delay
verse two:
(instrumental)
mulaa beats on dis one
one time for the one time
hook:
i’m going up all the way now
i put my mind on the chase now
so many man wey dey hate now
i just dey run my race
boy ah fresh like paste now
i put my mind on the chase now
so many man wey dey hate now
i just dey run my race
Random Lyrics
- chipmunks on 16 speed – mony mony lyrics
- john anthony (rap) – side to side lyrics
- yianna terzi – oniro mou (dj piko & giannousis remix) lyrics
- ame (phl) – bituin lyrics
- kolibri (hu) – bezárul lyrics
- билборды (billboards) – это не любовь (this is not love) lyrics
- лента (lenta) – не остановишь (you won’t stop) lyrics
- samira grbović sani – milion suza lyrics
- nicolle galyon – the grain. lyrics
- deelay – bubble lyrics