jodakxk - toc lyrics
(verse 1)
regular kid
wey no do runs
big energy
koli bookworm
dance on the beach
with no shoes on
lost my emotions
and got more
say tomorrow
n0body knows
i dea alive
many don go
god dea my side
i no fit slow
jejely + je
money go show
———
started from the bottom
otilo
we dea sustain
waka many miles
ojo + costain
hustle everyday
mummy dea pray
tell me about love
what you talk
money i chase
forget about friends
many men fake
still i forgive them
kolee baje
i remembеr
when i dea contain
sevеn of my guys
for my house
i no complain
try
(bridge)
everybody talk
who dea talk
make dem talk
e toh
i no really bother
wetin people talk
coz e no dea bother
who i be
konta
to the world
i dea go
coz i get ginger
everybody talk
make dem talk
who dea talk
i no really bother
wetin people talk
coz e no dea bother
who i be
kunta
to the world
i dea go
coz i get ginger
(chorus)
broh kiti
broh kiti
broh ki toh
broh kiti
broh kiti
brokoto
broh kiti x7
odor
some people struggle
on ten toes
mentally fighting
a battle
maintain my peace
i dea gentle
can’t really lie
am alive
i dea grateful
i say my god
very big oh
nah number one
he is the king oh
mighty and all
dem no reach oh
i go down on my kneels
for the king oh
(bridge)
everybody talk
who dea talk
make dem talk
e toh
i no really bother
wetin people talk
coz e no dea bother
who i be
kunta
to the world
i dea go
coz i get ginger
(chorus)
broh kiti
broh kiti
broh ki toh
broh kiti
broh kiti
brokoto
broh kiti x7
odor
Random Lyrics
- trevor jackson - forget about me lyrics
- catherine moan - undo undo lyrics
- butdan - время идёт (time is running out) lyrics
- navtec - legacy child lyrics
- neon hitch - i could die lyrics
- ocevne - got it lyrics
- unknown artist - now this is fun lyrics
- wetlife & j1hunnit - money lyrics
- velvetears - turn off the lights lyrics
- poemo eterneco - endless median lyrics