azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jodakxk – toc lyrics

Loading...

(verse 1)

regular kid
wey no do runs

big energy
koli bookworm

dance on the beach
with no shoes on

lost my emotions
and got more

say tomorrow
n0body knows

i dea alive
many don go

god dea my side
i no fit slow

jejely + je
money go show
———
started from the bottom
otilo
we dea sustain

waka many miles
ojo + costain

hustle everyday
mummy dea pray

tell me about love
what you talk
money i chase

forget about friends
many men fake

still i forgive them
kolee baje

i remembеr
when i dea contain

sevеn of my guys
for my house
i no complain
try
(bridge)

everybody talk
who dea talk
make dem talk
e toh

i no really bother
wetin people talk

coz e no dea bother
who i be
konta

to the world
i dea go
coz i get ginger

everybody talk
make dem talk
who dea talk

i no really bother
wetin people talk

coz e no dea bother
who i be
kunta
to the world
i dea go
coz i get ginger

(chorus)

broh kiti
broh kiti
broh ki toh

broh kiti
broh kiti
brokoto

broh kiti x7
odor

some people struggle
on ten toes

mentally fighting
a battle

maintain my peace
i dea gentle

can’t really lie
am alive
i dea grateful

i say my god
very big oh

nah number one
he is the king oh

mighty and all
dem no reach oh

i go down on my kneels
for the king oh

(bridge)

everybody talk
who dea talk
make dem talk
e toh

i no really bother
wetin people talk

coz e no dea bother
who i be
kunta

to the world
i dea go
coz i get ginger

(chorus)

broh kiti
broh kiti
broh ki toh

broh kiti
broh kiti
brokoto

broh kiti x7
odor



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...