joeboy – oshe lyrics
it’s another day
wey i dey see your face
i can’t believe sey me and you go dey
n0body
finna take your place
dem no fit understand the way you make me feel
shey you know you too confam
where you dey make i show your compound
girl you got me feeling dumbfounded
and i’m happy that i found you
shey you know you too confam (confam o)
where you dey make i show your compound (compound o)
girl you got me feeling dumbfounded
and i’m happy that i found you
oshé eh oshé eh oshé olomi oshé
eh eh eh
oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé
eh eh eh
oshé eh oshé eh oshé olomi oshé
eh eh eh
oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé
eh eh eh
anything wey you want take oh (take oh)
you leave me i go frustrate oh
you be the remedy to ma headache oh
you make a brother man wanna feel alright (alright)
bamijo
ma wo ju enibodi ko bami fo
out of everybody ko seni to le
fun mi lakan balé
to ré ré ré ré ré ré
shey you know you too confam
where you dey make i show your compound
girl you got me feeling dumbfounded
and i’m happy that i found you
shey you know you too confam (confam o)
where you dey make i show your compound (compound o)
girl you got me feeling dumbfounded
and i’m happy that i found you
oshé eh oshé eh oshé olomi oshé
eh eh eh
oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé
eh eh eh
oshé eh oshé eh oshé olomi oshé
eh eh eh
oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé
eh eh eh
Random Lyrics
- fanfe – lovercane (feat. enne) lyrics
- vivi butler – leap of faith lyrics
- daysormay – everything is changing lyrics
- d’arcy spiller – wolf blood lyrics
- rj chambers – disfrutamos lyrics
- saxon – backs to the wall (japanese bonus track) lyrics
- ricky hil – remind me lyrics
- silvia & karmen – lo imposible no existe lyrics
- route 83 – di na ko lyrics
- oj da juiceman – look at this shit lyrics