azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jøel ii – stay woke lyrics

Loading...

joel2

[verse 1]

i came through no be lie though
i’ve been chilling but i carry the fire whether it’s ice cold
eyes (ice) never see the kind fire wey your guy hold
this kind fire wey go make your whole drip flow
drip drip everywhere still you no dey reign (rain)
living off your pocket still you no dey shame
you talking level up, i’m talking own the game
wetin be good for man, if he ain’t made a name?
you say you got the juice then why you still dey grind?
you say you got the stew omoh na rice you find?
if no be food for thought no need to stress the mind
if you no dey see job, maybe you’re officially blind
they say the boy too bad, my bone’s not black
i’m like a needle in a haystack
maybe i’m hard to find, maybe you find it hard
you need to up your game so we can paystacks

[chorus] {4x}
stay woke omoh better shine your eye
this life no be joke we dey ride or die
spit bars so my homie we ain’t dead to rights
shine bright like a star we dey rule the night

[verse 2]

big dreams though we no dey close eye
aim high though we no dey form fly
these days everybody wan grind
before hunger go hook man for neck shey na bowtie
everything is on a low
life of the party still k!ll the show
go slow, even if na keke napep
if papa say we blow then the time still go show
big boy, big god, nothing impossible
real walk real talk yeah i’m audible
so loud i could blow your mind
stay woke, so n0body can take your shine
you see me i don blow
listen to the next line if you wan know
cos if i can blow your speakers, hope you wouldn’t mind
but if you refuse to mind, then i could blow your mind

[chorus] {4x}

[verse 3]

they say chicken no cry for night
but these days sef people don dey cry for rights
meanwhile online everywhere na stew
and offline here people no get rice to chew
stay woke, omoh e go soon better
we go soon dey reign, eyan mayweather
we go stack the bar and we go buy the car
we go buy the house with our own cheddah
we do everything lowkey
but k!ll sh– like an og
ball hard like a goal kick
then we come through in the game like an oc
when you no get bar to flex you say broke
when you say bro, they tell you say no
omoh if you just believe you go dey just receive
but do not be deceived so stay woke

[chorus] {4x}



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...