azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

josh liberty – disi love lyrics

Loading...

(chorus)
disi love wey make me go gajo
disi love wey make me go gajo
oluwa mi till the end i know
oluwa mi oluwa ugo (x2)

(verse1)
na your matter ooh
na your matter wey carry me go
me nu know where me else me for go
me nu know wetin else me for do
hiii ya hi iiii
this your love wey dey cooly my temper
me nu sendy n0body no other
me nu sendy n0body no other

aaaaaa ya aaaaaaaaa ( x4)

(chorus)
disi love wey make me go gajo
disi love wey make me go gajo
oluwa mi till the end i know
oluwa mi oluwa ogo (x2)

(verse2)
dancy dancy for you ooh
singy singy for you ooh
dancy dancy for you ooh
me i go singy singy for you ooh
cozi na you be my transporter
if you nu go me i nu enter
me go follow me nu retreater
me go follow me nu retreater x2

aaaaaa ya aaaaaaaaa ( x4)

(chorus)
disi love wey make me go gajo
disi love wey make me go gajo
oluwa mi till the end i know
oluwa mi oluwa ogo ( x2)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...