azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jovi – bend down work lyrics

Loading...

(chorus)
bend down work, masa lef me that tok
music no di waka, men dem don begin fo tok
we we dey fo studio, anyday fo dey di work
bend down work, masa lef me da’ tok
chan chan dey masa chan chan dey
when na time fo money gi’ ma do i no di play
if you want to jiggi’ first of all you get to pay
bend down work you go tok another day

(verse 1)
ya only hit you thief na different man ei beat
and after that all the rest just be na sh-t
if na sey you buy the beat show we receipt
but if receipt no dey, oh boy da one na thief
back to my business man na mboko god
men dem tanap fo ma cona like a mboko girl
crime against me that one na mboko sin
and mboko punishment no be na pick a pin
the money dey, the money dey
why we di fight when the money dey
men dem di hungry, the wan’ na change, hunh
color fo eye don begin fo change
king of lions, making millions on my way desire
my empire build on family, like lucious lyon
she got the text, she just waiting for the call
my connect will make sure there is weed and alcohol, that’s how we ball
we bounce back, we no di fall
we started this, na who ei fault
i no wan know now you are stuck
b-tch i’m way up, that means i’m never coming down
you know the name on who to blame when you hear the sound

(chorus)
bend down work, masa lef me that tok
music no di waka, men dem don begin fo tok
we we dey fo studio, anyday fo dey di work
bend down work, masa lef me da’ tok
chan chan dey masa chan chan dey
when na time fo money gi’ ma do i no di play
if you want to jiggi’ first of all you get to pay
bend down work you go tok another day

(verse 2)
no ever ever mention my name
see tin’ wey i go do you if you dowam again
you get two hand like me, use ya brain
like i do how, men dem go find way fo complain
if ei no waka be the first to take the blame
di men dem na two side cutl-ss, some men dem no di shame
inside rotten all fo sellam, we get fo work the frame
change the engine one time even retouch the paint
you either in or out, my bro get off the fence
counter’ack any attack like i di play na defence
just to let you know i don’t want to be friends
with people who are very good in knowing how to pretend
so f-ck your feelings and your feelings’ feelings
i got b-tches who got other b-tches
she rolling one that means i’m hitting switches
while getting head from b-tches, for feeling new year wishes

(chorus)
bend down work, masa lef me that tok
music no di waka, men dem don begin fo tok
we we dey fo studio, anyday fo dey di work
bend down work, masa lef me da’ tok
chan chan dey masa chan chan dey
when na time fo money gi’ ma do i no di play
if you want to jiggi’ first of all you get to pay
bend down work you go tok another day



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...