jvsh – living legend lyrics
i dey pray make we go
far pass the eye can see
all my troubles behind me
yeah yeah
on this journey i saw
strong men wey don fall down
but i’m still on my ten toes
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
nothing come easy
you just gotta maintain
not еven these flows wеy dey bust your brain
sh+t takes time
months years
but i’m done tryna shed these tears
anytime you start e go be like say na joke
gats look front bad belle dem go choke
this na free wisdom e no dey for school
best believe when i say
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
i be living legend
make i carry my music and put am for road
if you don’t know e be jvsh coming with the flow
better clear road clear road
for jayo jayo
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
Random Lyrics
- johnny booth – the ladder lyrics
- westside tut & nle choppa – crooks lyrics
- lil tictak – moonshine lyrics
- tyler drama – adore lyrics
- carapacee lyrics lyrics
- d ouakson – scared lyrics
- yella fella – flavor of the week lyrics
- closed tear – lie awake lyrics
- zack bia – flowers lyrics
- saraunh0ly – ovragainn lyrics