azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

k-cee – hakuna matata lyrics

Loading...

five star music
e money huhn
its kcee labalo
okpekete follow me go oh oh wu oh
oya follow me go oh oh wu oh
erema follow me go oh oh wu oh
oya follow me go oh oh wu oh
hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn
hakuna matata, baby no wahala
hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn
hakuna matata, baby no wahala
oya whine ni ni whine ni ni
whine ni ni for me oh
oya shake it shake it
shake it for me oh
oya whine ni ni whine ni ni
whine ni ni for me oh
oya shake it ni shake it ni
shake it ni for me oh
oya jikere, baby ma kuna mi kere
ibadi ye ma mufere
no whistle, ma mufere ah
oya jikere, baby ma kuna mi kere
ibadi ye ma mufere
no whistle, ma mufere ah
your dance your dance
you dey make bad man dey craze
your dance your dance
you dey make bad man dey craze oh
oya baby no wahala
if you need anything just holla
i be monkey you be banana
i will give anything that you wanna
i say baby no wahala
if you need anything just holla
i be monkey you be banana
i will give anything that you wanna
okpekete follow me go oh oh wu oh
oya follow me go oh oh wu oh
erema follow me go oh oh wu oh
oya follow me go oh oh wu oh
hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn
hakuna matata, baby no wahala
hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn
hakuna matata, baby no wahala
oya whine ni ni whine ni ni
whine ni ni for me oh
oya shake it ni shake it ni
shake it ni for me oh
oya whine ni ni whine ni ni
whine ni ni for me oh
oya shake it ni shake it ni
shake it ni for me oh
she get front, she get back
she get package, i no go lie
she get front, she get back
she get package, i no go lie
cicilia bum bum, cicilia bum bum
shebi na your bum bum, cicilia bum bum
okpekete follow me go oh oh wu oh
oya follow me go oh oh wu oh
erema follow me go oh oh wu oh
oya follow me go oh oh wu oh
hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn
hakuna matata, baby no wahala
hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn
hakuna matata, baby no wahala



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...