kachi leo – you lyrics
Loading...
let them underrate
let them contemplate
them no fit estimate
all the things wey you face
just dey concentrate
no come dey regret
shey na oluwa run ya race
no dey look their face oo
who say you no dey try
who say you no dey try
you ginger my swag
you pull me from the crowd
who say you no dey try
who say you no dey try
you put me for line
think gbedu wey dey scatter their mind
na you , na you
ooh na you , na you woah
na you , na you woah
ooh na you , na you wawa
na you i go die for
na you i go craze for
na you i dey live for
na you i go fight for
itsyourlionboyyouknow…
Random Lyrics
- the villain (countville) – first blood! lyrics
- steph andrews – how long (psalm 13) lyrics
- offtopwrld – eyes never lie lyrics
- młody ozi – olis lyrics
- armonia 10 – veneno para olvidar lyrics
- f.o.d. – it´s me lyrics
- security – las vegas lyrics
- muscle club – at the end of the night lyrics
- pole. & jaime lorente – mmmm lyrics
- 438 tok – 438 babies freestyle lyrics