azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kaehip – quesera lyrics

Loading...

it′s mr godwyn’d producer
you say what
yeye

que sera sera
whatever will be will be
that′s why i no go k!ll myself
i go do the one wey i sabi
since everyone got a price
why is my own so hard to pay
even though you don’t deserve a little but
i dey give my best to you
dem say time na money
but money no be time
i enjoy wasting the time with you
but you call it a wasted time
so many lines i dey cross to you
if it gets to your turn it’s a risk
yea
i think i′ve had enough
enough to get me drunk

that′s why i gotta put me first, (put me first)
put me first before someone else (someone else)
i no want no regrets
that’s why i gotta love myself
that′s why i gotta put me first (put me first)
put me first before someone else (someone else)
cause i no go fit for distress
that’s why i gotta love myself
me i wan love myself
love myself, love myself
love myself
me i wan love myself, love myself
yea yea
me i wan dey love myself
love myself
love myself, love myself
me i wan dey love myself

i know it′s good to be good of cause
why you wannna come nail me for cross
watin man dey do man wey him no want
make another man do am of course
why you wanna tell me sh+t, no no
bl++dy hypocrites for my eyes, comot
why you wanna make me frown
when i make you smile
when i make you laugh
shebi all of my kindness
is being taken for weakness
you say i be your person
but you dey trade me to someone else
you suppose be my witness
we should be wining together
but now you don dey hate on me
say why you come dey hate on me

that’s why i gotta put me first, (put me first)
put me first before someone else (someone else)
i no want no regrets
that′s why i gotta love myself
that’s why i gotta put me first (put me first)
put me first before someone else (someone else)
cause i no go fit for distress
that’s why i gotta love myself
me i wan love myself
love myself, love myself
love myself
me i wan love myself, love myself
yea yeah
me i wan dey love myself
love myself, love myself
love myself
me i wan dey love myself

me i wan love myself
love myself
love myself, love myself
me i wan dey love myself
love myself, love myself
love myself
me i wan dey love myself



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...