azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kayode – sideguy lyrics

Loading...

tune in to the king of songs and blues
you know as e dey go now
hei, kayode, yeah, say

big boy you gats check this swag twice (heii)
girls steady coming but i no dey sh+g twice (at all)
i be yoruba boy and i dey act nice
and i dey like girls wey sabi shake their backside (ooo)
as we enter the place they just dey shine eyes(okay)
all those skrep wey you see, dem no be my guys
and for lagos for here, you gass to shine eyes
if its not about the money guy na bye bye
she’s a shy type (henh?)
but she fine die (okay)
i suppose knack once (oh)
but i knack twice (oo)
shawty p+ssy got the cream e be like fan ice (hnm hnm)
and my body come dey hot e be like fahrenheit
she dey form before, she gimme hard time
now she got her back up, e be like hard drive
now she asking what are we? emi bad guy
but i’m just doing my work, emi side guy

sideguy, contact me i’m a sideguy
we don’t do feelings lailai (what is that)
whatsapp me, i’m a side guy
call me anytime, i got time
i can be your bestie, i’m a side guy
always keep it confidential, side guy
never getting jealous, i’m a side guy (nibo)
sideguy
h+llo, this guy that i’m with is really p+ssing me off, he doesn’t even understand me
he doesn’t get me like you do. he doesn’t call me, he doesn’t even like…
can you come over? i really need you here, please…

yeah
shawty call me up on the phone saying hey man (hey man)
i got issues with my main man (ah pele)
ko kin entertain wa
cos he’s really really boring he’s lame guy (o ma ga o)
and you’re really really popping you’re a fame guy (hei)
and you treat me like a queen, you’re my best guy
on the bed, it’s a movie mehn i can’t lie
so i really really want you as the main guy
(ehn hol up hol up)
okay baby let me tell you something real quick i no like that kind thing
i’m only your side piece, don’t get too attached please i’m with you for the benefits
now you kon dey vex but you knew from the genesis (nawa)
kike today, bola tomorrow (no time)
chioma guy no dey she don dey call o (okay)
ada sef send dm, she want to knack (henh henh)
and my ex don dey call, she want me back
(abeg koshi)

sideguy, contact me i’m a sideguy
we don’t do feelings lailai (what is that)
whatsapp me, i’m a side guy
call me anytime, i got time
i can be your bestie, i’m a side guy
always keep it confidential, side guy
never getting jealous, i’m a side guy (nibo)
sideguy
marv on the beat



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...