kelsy karter – i wan faaji lyrics
bridge:
owo malo malo
owo malo o weh o
owo malo malo
owo malo o weh o
(x2)
vs1:
i no come gidi, here, to play
i done dey queue since, me i
done tey
i wan win i wan win but no
ojoro play
i dey hit e dey enter like say
na gulf play
no match ma game, abeg
no rough play
i no dey cast demons, i pray
make hustle pay
them wan carry ma matter?
make i buy tray
i dey use gps i no go astray
god abeg put food for
ma table
dish every every
palatable
ehe! carry ma case
come table
shеy you wan shake
who god done stable?
ma scandals dеy air
go get cable
fashola dey toll gate
wetin him wan settle?
as per forensic, e no
wan settle
aha! e no gree settle
hook:
tell ’em
i wan faaji
aha, i wan faaji
tell ’em
i wan faaji
aha, i wan faaji
(x2)
vs2:
money no dey lagos
poverty dey here dey cause
chaos
hardship dey l!ck plenty people
like milkose
life’s cold and hard, sheybi na
cold stone?
vision 3030, abeg, shey na
stone throw?
ma eyes done see plenty things
where ma eye brows?
naija k!ll career pass them
bokos
tryna apply for visa
them go halla who goes?
dream and career no dey close
like them girls and parked cars
dream cars na borrow pose
bridge:
owo malo malo
owo malo o weh o
owo malo malo
owo malo o weh o
(x2)
hook:
tell ’em
i wan faaji
aha, i wan faaji
tell ’em
i wan faaji
aha, i wan faaji
(x2)
Random Lyrics
- ainars virga – ja tu mīli lyrics
- tvxq! – six in the morning lyrics
- the klf – what time is love? (live at trancentral) (usa lp mix) lyrics
- dža ili bu – drug tito se krije u pećini lyrics
- kimberley chen 陳芳語 – 一起飄著 (floating together) lyrics
- charli xcx – don’t let me go lyrics
- syzzors – special blend lyrics
- kavabanga depo kolibri – так и передай (so pass it on) lyrics
- dave gahan – kingdom (live at spinner studio) lyrics
- faraj suleiman – تل السمك | tal el-samak lyrics