khaid – annabella lyrics
signal
if i ever hurt you girl i’m sorry (girl i’m sorry)
ohh my baby no go lemme follow zaddyy)
my anabella say na only you dey turn me on
but i no send carry my money make we go faji
baby, wetin sup ooo?
touch my weaking point ooo
make them throw me punch
say me i go take insult ooo
leave them make them talk oo
make them talk rumours oo
make them throw me punch
say me i go take insult o
baby make you no do gawu
oya take anything wey you want i be talk and do
money too long e get part 2
i know sey you dey fell me, so no go dey
girl you dey reason me one kind and e dey pain me o
and e dey pain me
if na cash wey you wan i go way bill ooo
girl if you ever fall my hand that thing go change me oo
say e go change me
if i go ever love you na maybe oo
but shey you know say
if i ever hurt you girl i’m sorry(girl i’m sorry )
oh my baby no go lemme follow zaddy
my anabella say na only you dey turn me on
but i no send carry my money make we go faji
baby, wetin sup ooo?
touch my weaking point o
make dem….
Random Lyrics
- rich the factor – make it last lyrics
- aaron’s book club – twelve feet lyrics
- ¥$, kanye west & ty dolla $ign – paid (original) lyrics
- dylan owen – take care of yourself (ceschi version) lyrics
- wee2hard – breaking news lyrics
- m4lvinna – сон (dream) lyrics
- сигнал (signal) (rus) (primary) – запятые (commas) lyrics
- solidrain – delay lyrics
- stap sigh boys – sing a song lyrics
- remo drive – white dress lyrics