azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

khalid jones – bad boy lyrics

Loading...

yeah
its the suicide king
i got jkaps in the building
bad gang, bag gang smoke loud
tsk
[verse one]
bad boy mehn we no dey too talk
we only f-ck for the night we dont love
wednesday weitin? we no de crush
turn up for the club and the next day go church
f-ck boy mehn i dont give a sh-t
khalid jones me i seen more f-cks than a bed
am king of the new wave
na why the people connect to me like a socket
for your info man no de smoke cigarette
i only kneel down when my mom wants to pray yeah
now we all live on the road
tryna make our route down to the next show eh
now they only see me on the telli
the b-tches be calling my phone like ka zo mana mu gani
i be bad boy wey dey go church die
and my gp no de low p-ss 3.5
[chrous]
biko give sp-ce for the bad boys
-anyi t’iye isi e dey mad gon
-like will smith adim bad boi
-anyi t’iye isi na club e dey mad gon
-abum a bad boi(bad boi) x3
ezigbo nwa wey still be bad boi

[verse two]

bad boy wey no sabi leg work
yahoo boy wey no sabi laptop
bad man wan put us for can like sardine but jehovah no let them t-ttus
omo mans too hot
they should be calling me kay celsius
beehive gee but they feeling me in jos
back to back to back me i got guts
number one one the count down too
if you put number too you go get tattoo
mans bad omo mans real bad
we be like yahoo boy laptop we no dey shut down
muna sama like jet and h-lli
blessings too much to count them too many
sugar daddy no pot belly
my pocket got the heavy weight champ its too heavy

i be bad boy wey dey go church on low key know
when i pull up is a miracle and you know thats yours

[verse three]
ah abum jkaps
aa ahh
– abulo chaa nu’uzo for the men them
-jkaps na khalid aburo jonz menh
-and nka dizi invincible kobu ghost plan
-umu asa waa tuwo down for a bold man
-iwefuna muna gi ama’n yikwa
this is not a normal level nwanne muwaa adachikwa
-and igosi’m ni’iji hussle (hustle) nipsey bulu ma n-gga
-cuz my mama go soon ball, so i pray i get bigger (yeah)
-bad boi obiajulu bad boi
nwanne ji’de nki iji maka di street jizi dat boi (yeah)
-when i start to ball iga eche nor ife liverpool melu barcelona na anfield nwanne
-so we never walk alone
-and icho’m be’m ni igwee ngaza di phone
-nigerian boys jkaps na khalidjones
-ngwa nyem sp-ce obinna nyem some smoke
(inanuya)

chrous]
biko give sp-ce for the bad boys
-anyi t’iye isi e dey mad gon
-like will smith adim bad boi
-anyi t’iye isi na club e dey mad gon
-abum a bad boi(bad boi) x3
ezigbo nwa wey still be bad boi



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...