khalie - blessings (shower) lyrics
hmmmmmm
hmmmm hmmmm
hmmmmmm
shawa shawale
shawa shawale
blessings go dey shower
money go dey shower
shower shower shower
shower shower shower
shawa shawale
shawa shawale
chorus:
and i be human being like you ?
and i be human being, and i got feelings too
and i be human being my brother oh no no
and i be human being yeah
and i got feelings too
hook:
“ema ri mi wo bi movie
catch me best when i am jonzing
it’s your fault if you don’t know me
everytime i am jonzing “
x 2
verse 1 :
tell them guys make them leave my babe
it’s my season , na my time , let it rain on me
when the blessings shower , e go shower on me
they say the boy dey para , cos the vibe dey plenty
na papa god get the power ,dem wan quench my fire
all the things wey you talk e no matter
some dey pray make i fall down (fall down yeah )
hook:
“ema ri mi wo bi movie
catch me best when i am jonzing
it’s your fault if you don’t know me
everytime i am jonzing “
x 2
chorus:
and i be human being like you ?
and i be human being, and i got feelings too
and i be human being my brother oh no no
and i be human being yeah
and i got feelings too
shawa shawale
shawa shawale
blessings go dey shower
money go dey shower
shower shower shower
shower shower shower
shawa shawale
shawa shawale
pepper !!!!
Random Lyrics
- mom jeans. - 40 hands lyrics
- verica šerifović - i bog bi se smilovao lyrics
- maxzimon - dark skin lyrics
- kristina prokić - trans lyrics
- arctic monkeys - dancing shoes (live in texas) lyrics
- aac - любовница | mistress lyrics
- tiavo - wach lyrics
- sølvguttene - jeg er så glad hver julekveld (2001) lyrics
- الناظر - nasheed - نشيد - shabjdeed - شب جديد & al nather lyrics
- dame d.o.l.l.a. - entity lyrics