azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

khalie – blessings (shower) lyrics

Loading...

hmmmmmm
hmmmm hmmmm
hmmmmmm

shawa shawale
shawa shawale
blessings go dey shower
money go dey shower
shower shower shower
shower shower shower
shawa shawale
shawa shawale

chorus:
and i be human being like you ?
and i be human being, and i got feelings too
and i be human being my brother oh no no
and i be human being yeah
and i got feelings too

hook:
“ema ri mi wo bi movie
catch me best when i am jonzing
it’s your fault if you don’t know me
everytime i am jonzing “
x 2
verse 1 :
tell them guys make them leave my babe
it’s my season , na my time , let it rain on me
when the blessings shower , e go shower on me
they say the boy dey para , cos the vibe dey plenty
na papa god get the power ,dem wan quench my fire
all the things wey you talk e no matter
some dey pray make i fall down (fall down yeah )

hook:
“ema ri mi wo bi movie
catch me best when i am jonzing
it’s your fault if you don’t know me
everytime i am jonzing “
x 2

chorus:
and i be human being like you ?
and i be human being, and i got feelings too
and i be human being my brother oh no no
and i be human being yeah
and i got feelings too

shawa shawale
shawa shawale
blessings go dey shower
money go dey shower
shower shower shower
shower shower shower
shawa shawale
shawa shawale

pepper !!!!



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...