kholi – boo lyrics
Loading...
boo lyrics
my boo ooo x 4
i no fit date another
if e no be you oooo
i no go love another
if e no be you ooo
i no go kiss another
if e no be you oo
and i no go do another
no no no no no um um um
why e be say when i close my eyes
i dey see you baby
other girls dem are wanting me
but i want you baby
cos you are my other half
and no further maths can divide us baby
take a look at the hologram
na you wey dey my mind o baby
my boo ooo x 4
e be you e be you e be you my baby ooo
wey dey burst wey dey burst wey dey burst my medulla
yes i mess up oo i know
i want to make up oo you know
i no go break up oo you know
my boo ooo x 4
Random Lyrics
- kaonefy – redemption lyrics
- american ethnographers – sundown town lyrics
- tshitaki – holiday lyrics
- ent – fuck the club lyrics
- guyon waton – penak konco lyrics
- cylink – anywhere you go lyrics
- faith rose – dirty waters lyrics
- mark geary – watertight lyrics
- verbalase – mario beatbox solo lyrics
- la prec – dans ta city (interlude) lyrics