azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

killi bwoy tharapper – ago blow lyrics

Loading...

[intro]
yh yh
its your bwoy k!lli bwoooooy
shawers ebiem
[hook]
mib3 bi3 mu mib3 biegya may3 wild
miy3 guy man guy man papapaa
i dey spoil der
every song i dey drop it dey bee
it dey bee papaa kw333

[chorus]
ago blow ago blow wai
i dey get vim say ago blow wai
ago blow ago blow wai
it be banger ah mi do allaaah
ago blow ago blow wai
i dey get vim say ago blow wai
ago blow ago blow wai
k!lli bwoy pon the mic mih deh k!ll dem

[verse1]
i go blow no be say mouth
omusi k!lli bwoy miy3 too much
miy3 didi nasu miy3 too rough
i dey come like kingkong too tough
i dey keep the fire burning
beeil3 soso winning
soso rappping n soso flexing
i dey k!ll dem bwoyz wey dem dey claim say dem be boss
if u try diss aah u go boo loss
j3shw3 mo
no be say i dey play
hard work pays but lazy no dey pay
i dey pap rozay
i dey pop champagne
miy3 pre man chale mi gyi m3 ni
mi sa me kyi me mi ko me nim
mi tii kraaa no go loose confi
rap be ma wife i dey chop ham all day bredren
i get big big big dream bredren
waguan mi ni ya no bredren
mina mi ti su
mina mi na mi wo so
am a real jigga never flop on beat
anytime i want i dey k!ll e beatz
always on heat
i go blow i go blow
i dey stay low key
manna bad man tell dem
k!lli bwoy

[chorus]
ago blow ago blow wai
i dey get vim say ago blow wai
ago blow ago blow wai
it be banger ah mi do allaaah
ago blow ago blow wai
i dey get vim say ago blow wai
ago blow ago blow wai
k!lli bwoy pon the mic mih deh k!ll dem

[hook]
mib3 bi3 mu mib3 biegya may3 wild
miy3 guy man guy man papapaa
i dey spoil der
every song i dey drop it dey bee
it dey bee papaa kw333

[verse 2]
what u dey talk wey i no hear before
what u see wey i no see before
anytin i talk u dey try oppose
a go show u say u you be bola
if u think about me u go go coma
my lifestyle be different rasta
naasu i dey behave like pastor
hallelujah hallelujah i go be famous
dis no be rumour
i stay indoors superstar living
unknown boy now am known
k!lli bwoy to the world
music till i die
dis no be lie ey3 toolii
rap no be kiddie demma tin tsobi
moko mo moko mi
m3 di m3 tsi
kakamotobi ka praa moko bi
omale wo chale kalaka wo
wo hia 3gbele
wanna eye open p-ss
no dey carry last
i past every test me i be best
k!lli bwoy tell dem f-cker

[chorus]
ago blow ago blow wai
i dey get vim say ago blow wai
ago blow ago blow wai
it be banger ah mi do allaaah
ago blow ago blow wai
i dey get vim say ago blow wai
ago blow ago blow wai
k!lli bwoy pon the mic mih deh k!ll dem

[hook]
mib3 bi3 mu mib3 biegya may3 wild
miy3 guy man guy man papapaa
i dey spoil der
every song i dey drop it dey bee
it dey bee papaa kw333

[outro]
tell them
it is your bwoy k!lli bwoy
i dey get vim say ago blow
wu ti asi n-gga go die
no be by force say you go like my thing
i dey do my thing no dey watch you
haha it be outro but i dey get vim say ago blow



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...