azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kingmiles – ovadose lyrics

Loading...

humm hmmmm hm hmm
m to the i to the les o
song for my girl dem
i been dey sit down i been dey reason your matter
say one of these days me i for like meet your mama
i want to wife you i want to make you my madam
but the things wey you do me you dey steady dey burst my head ooo

(chorus)
gimme that loving overdose
small picture
why you over pose
abi you don jonze o
gimme that loving overdose
small picture
why you come dey pose
abi you don jonze o

(verse 1)
what’s this song about
it’s about love
yh i want to make you my plug
cos the way you waka come my way
make me want to follow you feel airay hmmmmm
i’m confused i can’t decide
i want you on my side
h-llo would you be mine
would you be mine all the time
h-llo would you be mine
confused i can’t decide
in love with your behind
your behind all the time
see the things you do make me want to
dey reason you
and the way you move gal
make me want to call you boo

(chorus)
gimme that loving overdose
small picture
why you over pose
abi you don jonze o
gimme that loving overdose
small picture
why you over pose
yeah

(verse 2)
see your body makes me mad
and your smile
gets me all the time yeah
me i wanna make you mine
from now till the end of time
but baby wait
shebi you been tell me the other day say you go come my place
so we go fit relate yeah
baby say
the things you want
the things you like yeah
see i want you now
you are the queen come take your crown
and i’d still be on my mind
and you’d still be on your mind

(chorus)
gimme that loving overdose
small picture
why you over pose
abi you don jonze o
gimme that loving overdose
small picture
why you kon dey pose
abi you don jonze o
gimme that loving overdose
small picture
why you overdose yeah

(bridge)
i’m confused i can’t decide
i want you on my side
h-llo would you be mine
would you be mine all the time
h-llo would you be mine
confused i can’t decide
in love with your behind
your behind all the time



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...